On Friday fo Kaduna, som polis men bin sho won News Agency of Nigeria ripota wetin faya de kari rat "ear" de du.
Dem panel bit am sotay shi kom de si star fo ha tu aiz.
Ok na. Won ai witnes we bin si wetin hapun kom de wonda wai NAN no wan tok enitin abaut wetin hapun to dia pesin.
Si wetin im post fo Twitter.
"Yesterday, during @NGRPresident @MBuhari's launch of the dry port in Kaduna, News Agency of Nigeria journalist, Taiye Elebiyo Edeni was beaten up by @PoliceNG personnel and since then, @NanOnlineNg has said nothing about it."
Piksho na from Najeeb Bello
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.