Polis don arest 1 dairekto we dem no tok im nem fo Borno Stet govament bikos im kari hot boiling ring chuk insaid im 10 yiez old son anus bikos di boi de du homosexual rons.
Dem say di man bin giv im son di ponishment wen in hie se di smol boi don de du homo wit som politishan dem fo di eria.
Naija Languej hie se di man bin tai im son wit chen laik dog bifo im tich am di konfam hot lesin.
Dem say di boi tel im papa se no bi beta aiz im kari de du di homo. Im tok se na fos dem fos am to du di badnes.
Si piksho of wetin palle du im pikin we de du homo.
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.