From taim to taim, Naija Languej go de bring una som kain tok we de somhau fo iye.
Tode oun na from Akwa Ibom skul girl Goodnews Akpan.
“A get bele fo skul bot non of mai boifrend dem agree se na im giv mi di bele.
“Mai mama sef no alau mi to stay wit am. As a no wn mek dem de laf mi fo vilej, a jos folo mai sista kom Lagos.”
Polis say dem arest Goodnews wit ha sista and oda pipul as dem de trai to sel di pikin.
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.