Naija Super Falcons don kapsho di wuman African Cup of Nations o.
On Saturday, Super Falcons bin waya Cameroon 1-0 fo dia oun bakyad insaid Ahmadu Ahidjo stadium we bi se na 40,000 of dia kontri pipul de dia de jinja dem.
Dem say ol di Cameroon pipul jinja bin finish fo 85 minit afta Desire Oparanozie tap di bol insaid dia net from won beta pas we Ngozi Okobi bin giv am.
Na 8 taims we Falcons de win di taitul bi dis.
Si piksho fo daun.
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.