Friday, December 23, 2016

Dis grass cutter biznes na wa o (piksho)

Sins niuz komot se di kompeni we bi se na di Seketri to di Govament of di Fedreshon, David Babachir Lawal get am bin kolekt N203m kontrakt from im ofis to cut grass, pipul don de tok.

Lawal imsef tok se im don rizain from di kompeni bifo dem kom get di kompeni.

Bot pipul de ask say kwich kain grass dem de cut wit N203m wen grass cutter ful bush fo Naija.

Eniwe, di mata hevi fo maut. So if yu ask mi, na hu a go ask?

Piksho na from Ahmed Aliyu Fansy.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories