No bi niuz agen se ouna of Facebook, Mark Zuckerberg bin pe sopraiz visit to Lagos.
Wetin bi niuz bi se di man konfes afta im chop jolof rice fo Lagos.
Hie wetin im tok.
“Yestade , a chop jolof rice and crafish . Di tin swit no bi smol. Dem say mek a no compare Naija jolof rice wit di won from oda neborin kontri dem."
Piksho na from The Herald.
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.