Naija raita Chimamanda Adichie, and ha hosband, Dr. Ivara Esegee don born dia fest pikin togeda, and na bebi girl i bi.
I neva tey we Chimamanda bin tok to Financial Times fo Lagos.
“Dis na di 1st taim we a de tok dis tin fo poblik. A get smol girl.
“Som of mai frends no nou se a bin get bele, ou ivun se a born pikin.
"A bin haid maisef bikos a wn mek dis tin de veri pesonal to mi."
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.