Bifo bifo, dem de tok se wetin man fit du, wuman fit du am ivun beta.
Nau tins don chenj. Wetin wuman fit du, man go ivun du am pas.
So, sins wuman fit bi hauswaif, man sef fit bi haushosband.
As fa as madam go de go hozul chop moni kom, no wahala.

0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.