Friday, June 3, 2016

See hau Buhari lonch klin op fo Ogoniland

Ok na, Baba Buhari don lonch di Ogoni klin op wey wi don dey tok sins.

Bot PMB nor go Ogoni bai imsef o. Na Vice president Osinbajo im send to go du di wok for am.

Si di lonch fo piksho as dem du am.

Bayo Obisesan na im snap di piksho dem

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories