Di oda de fo Lagos na im som oyel kompeni wey dia nem na Star Deep Water Petroleum Nig. Ltd, NAPPIMS, Famfa Oil, Stat Oil, and Petro Bras join bodi kom dash Federal Road Safety Commission, FRSC (Lagos State Command), 3 power bike mek dem kari dey muv dia ministri.
Zonal Commanding Officer RS2, ACM Nseobong C. Akpabio, MON, na im risiv di bike dem wit Hon. Commissioner fo Transport, Lagos State.
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.