Jos last wik na im Mr Kojo wey get korekt mozul fo bodi and Nurse Abena wey bi hevi orobo kom shia som piksho wey dem kari dey wom op fo dia wedin fo Facebook.
Smol taim nau, intanet kom kach faya as evribodi jos dey tok of Kojo and di hevi orobo wey im won mari.
As som dey ask say wai im go go kari dat kain hevi duti, oda pipul dey hail Kojo se na korekt guy im bi.
Kojo sef kom tok se im no kia wetin enibodi dey tok as im don fol in lov wit Abena.
Ivun sef, Kojo say sins im bigin waka wit Abena, im laif don chenj kpatakpata.
Abeg mek una si Kojo and Nurse Abena dey enjoi lov fo dis piksho dem.
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.