Naija President, Muhammadu Buhari go bigin im holidays wey go last 10 days on Monday wey bi June 6 , 2016.
Mr President im tok tok pesin wey bi Femi Adeshina tok fo di stetment wey im riliz fo Abuja tode se Baba Buhari go go London go rest smol.
Durin dat taim, Buhari go si dokto fo wan tin wey dey wori am fo ear. Dem say PMB don dey risiv tritment fo Naija bot di problem jos dey go dey kom bak.
Si di stetment fo hia.
05 June 2016 | STATE HOUSE PRESS RELEASE
PRESIDENT BUHARI PROCEEDS ON 10-DAY VACATION
President Muhammadu Buhari will take 10 days off and travel to London on Monday June 6th, to rest.
During the holiday, he will see an E.N.T. specialist for a persistent ear infection.
The President was examined by his Personal Physician and an E.N.T Specialist in Abuja and was treated.
Both Nigerian doctors recommended further evaluation purely as a precaution.
FEMI ADESINA
Special Adviser
(Media and Publicity)
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.