Dis man wey dey fo piksho wey im nem na Austine Okwuokei don enta wahala o.
Na Costain Roundabout fo monin taim Naija polis kach am wia im pos laik beta polis de kolekt braib fo ol di moto wey dey pas fo dat ples.
As polis kom dey tochlait im mata nau, Okwuokei kom tel dem se im dey mek laik 10k evriday fo di wuruwuru polis wok wey im de du.
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.