Una rimemba wan Naija beb wey bin dey chaj Naija pipul N5000 to folo dem bak fo Twitter araund 2011? In kes yu foget, ha nem na Odinabarbie.
Odinabarbie don mari o. And na oyibo man shi grab. Dis wan na konfam tori.
Wan konfam Twitter source na im shia dis piksho dem.
Naija Languej dey kongratulet Odinabarbie. As anoda pesin bin twit, shi don hama.
Infamous Minded
@PRODEEGY
Jun 8
Odinabarbie has hammered. She's Getting married to a white maga
pic.twitter.com
Si dia wedin piksho dem.
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.