Wednesday, June 8, 2016

Keke Palmer jos dey sho ha talent

Keke Palmer, dat bifo bifo smol pikin star wey leta kom mek am big fo Hollywood fim Akeelah and the Bee jos shia dis beta beta piksho of hasef fo Instagram.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories