I get enibodi wey nor dey fol sick?
Na di kweshon wey Naija President, Muhammadu Buhari ask nius tori pipul fo airport as im won enta plane go London fo di ear wey dey wori am.
Afta im ask di kweshon finish, im stil kom ansa am bai imsef.
"Mi na pesin a bi. And laik evri oda pesin, a dey fol sik somtaim."
As dem ask am wetin im get to tel Naija pipul as im dey go London so, na wetin im tok bi dis.
"A don ouredi tel Naija pipul se a dey go London fo 10 dez mek a chek mai ear.
"Ivun National Assembly sabi, as a don rait leta giv dem."
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.