Saturday, June 4, 2016

Gov Ganduje wit pastor wey dem kil im waif fo Kano

Afta dem kil im waif fo im oun koro koro aiz fo Kano, Madam Bridget husband wey bi Pastor Mike Agbahime kom ansa wan kol fo govament house, Kano.

Na dia Gov Ganduje kom kari kold wota por di man fo chest mek im tempa kom daun.

Plenti pipul dey dia dat taim inkludin Christian Association of Nigeria,  CAN and di Council of Ulamas.

Si di mitin fo piksho.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories