Bifo bifo president of Athletics Federation of Naija, Mr Smart Akraka don waka afta im sik fo long taim.
Akraka wey bi se dem born am April 13, 1934 bi AFN president from 1993 go rish 1996. Na fo im ples fo Bayelsa State im dai.
Akraka bin represent Naija fo di
1958 British and Commonwealth Games fo Cardiff, Scotland.
Among im famili wey stil dey alaif na Maria Akraka wey bi 800 meters champion fo Sweden.
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.