Sunday, June 5, 2016

5 men hie nwii fo Owerri afta dem spoil smol pikin (si piksho)

Five men wey go join bodi spoil wan smol girl wey dey sel pior wota fo Owerri don hie nwii. In fakt dem don si oba fo di hand of Owerri pipul.

Dem se dis 5 adolt men kona di 8 years old girl kom tek ton bai ton dey du bai fos minimini wanawana wit am o.

Na tode tode wey bi Sunday araund Relief Market fo Owerri dis abomineshon hapun.

Si dem fo piksho as pipul don neked dem dey sho dem pepe.
Si

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories