Flavour Nabania don dey arenj evri evri fo im travul to New York City wia im go sho im talent fo One Africa Music Fest wey go hapun fo July 22.
Na Mr Flavour bai himsef kom put posta fo Instagram mek im fans dem sabi wetin dey on board.
Im kom dey hail im fans mek dem no mis di show.
"ONE Music FEST Africa are you ready for Mr. Flavour?!!! NYC Barclays Center, July 22, 2016. See you there!"
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.