See di pipul wey Naija soja dem arrest araund 1:40am on Saturday fo Oporaza vilej fo Warri South-West Local Government Area fo Delta State,
Dey tok se i bi laik say na dem bi di pipul wey dey blo pipeline fo Niger Delta.
Di Commander fo 4 Brigade, Brigadier-General Farouk Yahaya, wey parade dis pipul for Benin on Sunday tok se dem dey sospekt dem bikos dem get meni tins wey dem dey kari blo pipeline fo dia hand.
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.