Friday, January 26, 2018

Naija Languej piksho of di week: Wetin konsain beer wit Bible?

I bi laik se fo wan choch fo Tanzania, beer and Bible de waka tugeda.

Di tin bi se fo Profet Nabii Tito, na beer fo wan hand and Bible fo di oda hand.

If beer don jam Bible fo Profet Nabii choch, na so vision go jos de flo shap shap.

Mek una luk piksho fo daun bilo.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories