Saturday, November 18, 2017

Polis sabi kil fish "too", no bi onli "armed robber" dem (si piksho)

1 galant polis man fo Rivers Stet don de sho imsef fo fishin levul.

Godknows Eze Kpabee tok se bele swit am wel wel afta im kach som kain beta fish insaid river.

Na so im kom de joli fo Facebook wia im rait say, "Oboy I still sabi wetin my papa take train me,making myself happy is my hobby,naaa kill I kill aam oooooh no b dash or buy I'm a proud Rivers man, how about u? Dj Rugged police say so..."

Luk di piksho wia im poz wit di fish fo Facebook.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories