Saturday, July 1, 2017

Naija Languej piksho of di wik: Awara na di levul

As oyibo pipul get dia doughnut, meat pie and oda snaks dem, na so wi sef get awa oun lokal Naija snaks.

Awara we bi se na soya beans dem de tek mek am na popula fo Hausa land. No bi onli shidren de laik am. Evribodi de laik awara. If yu chop am wit pepe and alibosa, yu go si se beta lokal snaks de hie fo Naija.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories