Sunday, December 25, 2016

Imo Govano Ohakim don born 2nd pikin insaid 1 yie (si piksho)

On December 21, 2016 na im Adanma Ohakim-Okoroafor, dota of Chief Ikedi Ohakim, Govano of Imo Stet bifo bifo opun ha 2 hands risiv di sekond pikin we shi de born insaid 12 months.

Di baunsin bebi boi tek 11 months and som dez de folo im sista Kaima we dem born January 1, 2016.

Si Adanma wit im oga and bondul of joi fo piksho.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories