Tuesday, November 15, 2016

Osinbajo na NSE "class prefect" (piksho)

On Friday, Vice President, Prof Yemi Osinbajo bin ring di klosin bell fo Nigerian Stock Exchange.

Bifo im ring di bell, Osinbajo tok say govament and praivet sekto sopoz to wok togeda nau we grand no levul fo Naija.

Di VP olso tok se i go gud mek di sabi pipul we de NSE join bodi wit govament to muv Naija ministri to pamanent sait.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories