Okezie Ikpeazu, Govano of Abia State of Abia Stet we court don sak don tel Muslim pipul fo di stet se Abia na dia oun.
Ikpeazu tok dis won fo Umuahia wen im de du Sallah enjoiment wit Muslim pipul fo Govament Haus.
Im tel di Hausa pipul se im kom sabi wetin Islam bi di taim we im de go yunivasiti fo Maiduguri.
Di Muslim pipul sef kom promis Ikpeazu se dem go sopot am fo di wahala we im de insaid to rimen govano fo Abia Stet
Si ol di piksho fo hia.
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.