Islamic State tok say di Tunisia man we kari big moto go kil 84 pipul insaid "crowd" we de du selebreshon fo Nice on Thursday nait na dia memba and na dem send am to du wetin im du.
ISIS tel Amaq niuz savis on Saturday say wetin Mohamed Lahouaiej-Bouhlel we bi 31 yiez old du na to ansa dia kol to ol dia membas to atak eni kontri we de atak Islamic State.
Si di trok we Bouhlel tek smash pipul fo Promenade des Anglais as dem gada dia de selebret Bastille Day. Mou dan 30,000 pipul bin de dia on Thursday nait wen di tin hapun.
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.