Wednesday, June 1, 2016

Oga Jona don kom bak. (si piksho)

Bifo bifo Naija President, Dr Goodluck Jonathan don kom bak to Naija afta meni wik wey im bin go kul im bodi fo UK and Cote D'ivoire.

Naija Language hie se na Wednesday na im Oga Jona land fo Port Harcourt International Airport.

Si Oga Jona as im pipul dey risiv am fo airport.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories