Wednesday, June 29, 2016

Dem no de wia klot go wok agen fo Belarus (piksho)

Somtin niu de hapun fo Belarus and na bikos na wetin dia prezident tok.

Prezident Alexander Lukashenko bin mek spich fo won semina on niu teknoloji, “Inoveshon , IT-teknoloji, praivetaizeshon – evritin de klia. Wi don put ol of dem fo bag. Di onli tin we rimen na to de komot klot de go wok."

As pipul hie dis tin fo Belarus, na so dem kom de snap demsef neked fo ofis o.

And na so dem kom de post dia piksho fo intanet to sho dia prezident se dem don de neked go wok.

Si piksho of hau dem de wok fo Belarus nau.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories