Tins de hapun fo dis kontri bot hu no nou no nou. Na onli fo Naija yu go hie se rat enta prezident ofis go chop pepa.
Fo di nes 3 mont, PMB go de wok from im haus so dat dem go komot ol di rat we de im ofis.
Na wetin PMB tok tok pesin we bi Malam Garba Shehu tel BBC bi dat bot im no tok hau meni rat we de di ofis we bi se dem go yuz 3 mont kil.
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.