Monday, May 15, 2017

Si wia Nnamdi Kanu de bles Biafra yut dem (piksho)

Kom si wia di Oga of Indigenous People of Biafra, IPOB Nnamdi Kanu de bles Biafra yut we kom visit am.

Nobodi sabi wia dem sidon tek di piksho but di tin jos de waka laik hamatan faya fo intanet.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories