Naija muzishan, Gbemiro Tokunbo we pipul sabi as, GT Da Guitarman de joli de thank God bikos im waif Annie, jos born fain bebi girl fo am.
Una go rimemba se na fo April dem du dia tradishonal marej, and no du no du, GT don bikom papa pikin.
Di nem we dem giv di bebi na Aramide.
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.