Thursday, August 4, 2016

Buhari don lonch BoT fo Ogoni klin op (piksho)

On August 4, 2011, na im United Nations Environment Program UNEP riliz dia Report on Ogoniland. 5 yiez afta dat de, Naija govament don stat to de du wetin dem tok fo di ripot wit di Board of Trustees and Governing Council we Baba Buhari don lonch dis Thursday.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories