Sunday, June 19, 2016

Hapi Father's Day to ol palle!

Father's Day na di de of di yie wen palle dem de risiv speshal aprisiashon and honor from dia pikin dem.

Na fo Washington DC dem fest du am fo 1910. Fo USA, South Africa, and Britain, dem de du am fo 3rd Sunday fo June. Fo Australia, na 1st Sunday fo September dem de du am.

Naija Languej de wish hapi Father's Day to ol di palle we de rid awa blog.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories