Si hau Naija aktres and fim meka Rukky Sanda kom sho swaga fo dis piksho dem wey shi post fo Instagram.
Rukky nor send at ol o as shi wia wan kain Kanye West trouser kom join am wit dat kain top wey dey sho bele.
Chek aut ha yelo sneakers nau, plus dat korekt silva bag wey shi sling fo bodi.
0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.