Thursday, June 2, 2016

Buhari nor gree go Ogoni agen oo

Afta Niger Delta Avengers don hala se if dem si President Buhari fo Ogoniland, dem go kil am, i bi laik say Mista President don kansul di waka wey im bin plan to waka go dia tode o.

Buhari nor tok di rizin wai im no kom go Ogoni agen as im bin plan, bot una nou se nyanga na im big man dey tek komot fo road fo cow.

As i bi nau, President Buhari don send im VP wey bi Osinbajo mek im go Ogoni go lonch klin op fo di oyel nyamanyama wey bin hapun dia sins.

Ol dis wan na akodin to wetin Sahara Reporters dem tok.

@SaharaReporters
President Buhari Cancels Trip To Ogoniland Over "Assassination Threats" | Sahara Reporters

@SaharaReporters
FLASH: Pres Buhari will not be going to Ogoniland to kickoff #NDCleanUp , the VP will now represent him at the event. No reason given!

Sahara Reporters
@
SaharaReporters

FLASH: @ProfOsinbajo departed Abuja To Port Harcourt at 9:58am to represent Pres. Buhari after he abruptly cancels his trip to #NDCleanUp

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories