Saturday, May 28, 2016

Yobo don bikom Chief fo Ogoniland (see piksho)

No bi smol tin bin hapun fo Ogoniland yestade o. As Joseph Yobo enjoi im testimonial mach finish fo di 100 mach wey im ple fo Naija, na so im kinsmen fo Ogoni kom giv am wit im waif Adaeze dia oun taitul.

As di tin bi nau, Yobo na di
Mene Aborlo 1 and im waif Adaeze na di. Waamene Aborlo 1 of Ogoni wey dey fRivers State, Naija.

So, from nau if yu wan adres Yobo and im madam, mek yu put Chief o.

Si ol di piksho dem from di seremoni.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories