Dat Naija pesin wey dem dey tok se im no bi man and im no bi wuman (oyibo dey kol am transgender) don snap im bodi kom sho fo Instagram.
Im kom tok se im don taya to de hie pipul dey tok som kain yeye tok abaut am.
Ivun sef im kom se bifo shi waka komot fo Naija, im don sho se na wuman im bi.

0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.