Akodin to som kain katun wey PDP bin riliz tode May 29 (Democracy Day), wey kom bi Baba Buhari and APC dem 1 year fo ofis, i nor izi fo Ezekiel o, tokles of im broda wey bi Isaiah.
PDP kom tok se fo dis APC gofment, na one chance Naija pipul enta o.
Abeg mek una kari una eye si di katun dem mek i nor kom bi say a kari una maut chop onion.
Na fo dia Twitter handle wey bi @PdpNigeria na im dem post ol dis and oda katun dem.

0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.