Nau i bi laik say koropshon don beta pas chenj.
Ehen! Nor bi Naija Language tok am o. Na PDP.
Abeg mek una si di tebul as PDP kom sho hau Naija pipul bin dey chop up di taim wey koropshon dey.
Akodin to PDP, as chenj kom poshu koropshon komot, Naija pipul jos dey sofa dey krai.

0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.