Na laik dis Cristiano Ronaldo tek sko di penariti wey Madrid tek kari Champions League o.
See as a im draw di kipa go left, kom tap di bol enta net for rait.
Abeg mek una giv 3 gbosa to di man wey sabi tap bol pas.

0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.