Friday, May 27, 2016

Tiwa Savage go chop laif fo Dubai desert (see piksho)

As Naija muzishan wey bi Tiwa Savage sak im hosband finish, shi kom kari her son wey bi Jamil enta Dubai go dey chop laif.

Si di piksho wey shi snap fo desert insaid Dubai kom post fo Instagram.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories