Na fo Liberation Stadium na im Gov Wike kom sho im skill as bifo bifo Super Eagles pleya dem kom ple testimonial mach fo Joseph Yobo.
Yobo kom tok se im dey hapi as Super Eagles pleya dem kom ple fo am fo im last mach wey im tek ritaya fo futbol.

0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.