Plenti pipul don gada fo Port Harcourt de protest agenst koropshon fo Rivers Stet "judiciary."
Di pipul tok say wetin de veks dem na bikos Rivers State House of Assembly no wn "swear in" di pipul we dem elekt to riprezent dem fo legislesho.
Dis pipul du dia protest jeje. Dem no kos eni trobul at ol.
Si as i hapun insaid piksho.

0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.