Sunday, July 17, 2016

Kwich kain dans bi yo oun? (piksho)

Difrent taip of dans na im de fo dis wold. Makosa dans de. Azonto dans de. Etigi dans de. Ivun skelewu sef de.

Bot di dans we yu de si fo piksho na di won we dem de dans fo Furahi Day fo Kenya. No ask mi wetin dem de kol am bikos a no nou.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories