Monday, July 18, 2016

Di'ja don riton to studio (si piksho)

Afta di bebi sing di song,
Di song... Di song,
Di'ja tu de sing,
De sing... De sing...

Ok nau, na Di'ja go sing di won we rimen.

Biutiful Naija singa, Di'ja don go bak to studio afta shi bin tek som taim go born pikin.

Na im bi se i get somtin we shi put fo faya fo ha fans dem.

Si piksho of Di'ja fo studio wit Mavins muzik pipul de du dia tin.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories