Oh boi eh! Si leg si bele. Si hau ha leg fain.
Si hau di bele flat, upon say shi don drop 3 pikin.
Na Naija aktres Omoni Oboli bi dis o.
Ha leg nor get mistek at ol at ol.
Na fo Instagram im shia dis piksho dem.

0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.