Yestade, som PDP Sineto bin visit bifo bifo Naija Prezident, Goodluck Jonathan aka Oga and im waif Patience Jonathan aka Mama Peace.
Dem say dia visit na to sopot Oga Jona and im waif and to sho se dem stil de dia said.
Som of di sineto we folo fo di visit na Sam Egwu and Ben Murray-Bruce.
Si di piksho we dem shia.

0 comments:
Post a Comment
Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.