Saturday, July 16, 2016

Kante don join Chelsea from Leicester

On Saturday, Chelsea anauns say dem don sain Leicester City difensiv midfilda  N’Golo Kante on 5 yiez kontrakt from  Premier League Champions, Leicester City.

“A de veri hapi se a don join won of di big klob fo Europe. Na somtin we a don de drim sins.

"To get oposhuniti to wok wit shap koch laik Antonio Conte and ple wit di kain beta pleyas we de Chelsea no bi somtin we pesin go fit right." Na so di 25 yiez old pleya from France tok fo Chelsea websait.

0 comments:

Post a Comment

Dear readers, your comments are appreciated. Please keep them relevant to the subject matter at hand.
For enquiries and other useful information, you can email us at naijalanguej@gmail.com.

Categories